#YawadeyMorceau

Paroles de la musique "#Yawadey" par Burna Boy

[Intro| Burna Boy, Maria Okanrende]
(It's Leriq, call the paramedic)
Yawa!
Oh, Lord have His mercy (Ehen)
Oh, Lord have His mercy (Ehen), ayy
Sibidi down, diddly, diddly down, ding
Ah, ah, ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah
Ah, ah, ah-ah-ah, ah-ah-ah
[Verse 1]
I been dey wear Versace shade, dem dey wear their Ray-Bans
So they need Versace shirt, I appease the nation
Dem hear me song for TV and radio station
Dem ah see me raising hell and disturbing Satan
Wake up, no taking of misbehavior
They call me Oluwa Burna, the hits creator
On the road to greatness, you must encounter haters
Some of them ah hire private investigator
[Pre-Chorus]
I tell them no be by force (Hey!)
Tell them no be by force
As I dey try waka pass, I dey do my thing
I tell them no be by force, eh-eh-eh
Tell them no be by force (Hey!)
Tell them no be by force
As I dey try waka pass, I dey do my thing
I tell them no be by force
[Chorus]
If you never see landlord, yawa dey o
And if you never know, yawa dey o
You dey for house
You see your family dem never chop, yawa dey o
And if you no go church, yawa dey o
And if you no dey rush, yawa dey o
Comot for road
Police stop you, dey search you, see kpoli, yawa dey o
[Verse 2]
See in 2010 when I drop my single
I was skinny and my face was full of pimple
Then been tell me say this music industry simple
I go use my eyes to see no be so this thing go
The thing go, no be say I wan blow with one track
And my music fade away and I no fit come back
I dey try to win a Grammy to say I done that
But 2012 I sign the contract
[Pre-Chorus]
I tell them no be by force (Hey!)
Tell them no be by force (Sabi boy)
As I dey try waka pass, I dey do my thing
I tell them no be by force, eh-eh-eh
Tell them no be by force (Hey!)
Tell them no be by force
As I dey try waka pass, I dey do my thing
I tell them no be by force
[Chorus]
If you never see landlord, yawa dey o
And if you never know, yawa dey o
You dey for house
You see your family dem never chop, yawa dey o
And if you no go church, yawa dey o
And if you no dey rush, yawa dey o (Yawa dey o)
Comot for road
Police stop you, dey search you, see kpoli, yawa dey o
[Bridge]
See, this a new era, it's not the same o
New era galala go put them to shame o
Oya, oya, show them, kill them, show them, kill them
Show them, kill them, you no understand?
Now, this a new era, it's not the same o
New era galala go put them to shame o
Oya, oya, show them, kill them, show them, kill them
Show them, kill them, show them
Ha-ha-ha-ha, na so now
Sabi boy, believe you!
[Chorus]
You never see landlord, yawa dey o
And if you never know, yawa dey o
You dey for house
You see your family dem never chop, yawa dey o
And if you no go church, yawa dey o
And if you no dey rush, yawa dey o (Yawa dey o)
Comot for road
Police stop you, dey search you, see kpoli, yawa dey o
[Outro]
Uh, ai, ai, ye, uh-huh
Omo dance pass dance o
Ha, okay na
But if I dance well na
That time e go follow us, na-na
You gots showcase
Oya, oya, show them, kill them, show them, kill them
Show them, kill them, kill them
Oya, oya, show them, kill them, show them, kill them
Show them, kill them, eh
Oya, oya, show them, kill them, show them (Eh), kill them (Eh)
Show them (Eh), kill them (Eh)
LeriQ [?]