Run My RaceSingle
Burna Boy

Run My Race

Paroles de la musique "Run My Race" par Burna Boy

[Intro]
Alright
On the scene (Aristokrat Records)
Ehn ehn
[Verse 1| Burna Boy]
Quen quen to roro
International label o
Quen quen to roro
International label o, ye, ye
Wetin dey sup
When I dey hustle you dey lick lollipop eh
Na you dey form robocop
But na today reality must come out
Ask them
[Pre-Chorus]
Who no know me? Oluwa Burna?
Fun won ni flows
Wọn pe mi Mr. Lover Lover
Omoge meji ni backseat, ninu Hummer
Mo fe lo clubbing
Mo de gbe won lo si Aura
[Chorus| Burna Boy]
Make you no follow me run my race
E be like say they don dey craze
You see, we no dey look their face
Right now I don feel irie (Oya na)
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy, ko wa wale
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy, ko wa wale
[Post-Chorus| Burna Boy]
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy, ko wa wale
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy, ko wa wale
[Verse 2| Burna Boy]
Nigboro won ti so mi di kingpin
Nitori wọn gbó mi lori speaker gbin gbin
Awon omoge yapa lori blackberry pinging
Awon to ti darugbo dey say what are you singing (Uhn)
Modupe lowo Jesu
Won ko mi je bi amala ati ewedu
Enemies won fe ni won pa mi
But won able
Mi o n she ọmọ kekere, wọn gbé mi ni cradle
My guy me no send whether you like me or not
If you no like me my brother, no be by force
Gone are those days we dey wear the same clothes
Mo n jeun dáàda, plus my men sef dey chop
[Pre-Chorus]
Wetin dey sup
When I dey hustle you dey lick lollipop eh
Na you dey form robocop
But na today reality must come out
Ask them
[Chorus]
Make you no follow me run my race
E be like say they don dey craze
You see, we no dey look their face
But right now, I don feel irie
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy, ko wa wale
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy, ko wa wale
[Post-Chorus| Burna Boy]
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy, ko wa wale
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
[Bridge| Burna Boy]
Quen quen to ro
International label o
Ehn ehn
Quen quen to ro
International label o
Quen quen to ro
International label o
Ehn ehn
Quen quen to roro
International label o
Ehn ehn
[Pre-Chorus]
Who-who-who-who no know me? Oluwa Burna
Fun won ni flows
Won pe mi Mr. Lover Lover
Omoge meji ni backseat, ninu Hummer
Mo fe lo clubbing
Mo de gbe won losi Aura
[Chorus]
Make you no follow me run my race
E be like say they don dey craze
You see, we no dey look their face
Right now, I don feel irie
Make you no follow me run my race
E be like say they don dey craze
You see, we no dey look their face
Right now, I don feel irie
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy, ko wa wale
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy, ko wa wale
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy, ko wa wale
Daddy daddy, ko wa wale
Mummy mummy, ko wa wale
[Outro]
Ah, huh
To whom it may concern
Let the old things pass away
Oro new era la n so bayi (Aristokrat Records)
Je ko ye e
Oh oh